Hmmm (haaaa) yea skineal vibez always ohh
Call me Micheal jonce
Skineal vibez (chorus)
don come this life already
Don don ni make I be somebody
E no matter say came from the poor side
I go still make am never commit suicide
But E don dey late oh
Na person wey get fit relate oh
God abeg no delay me o
Oju tiri to I don see many things oh oh
I don’t want sorrow
Who be you wey dey talk say me I no fit pass your level
I no dey phoor for person oluwa lemi phoor fun
Oluwa cover me inside me I don cry tire
Butter bread me porverty for my life make it over
Make it over make money enter
(Verse)
I dey bomb I dey nurse
Sleepless night don dey plus
Wetin I dey find na raba if I no get I no fit buga
I dey loyal no fear am going harder
Upcoming must turn super star
Hustle must to pay for me
Make I no lack money
Mio de fe tanika olowo ni ko shey mi
Different shoe different sizes
Reason why I dey use my six
Dey on my grind for money me I risk
Small work biggie money
Many many things don sup
Melo lafe sor sixty nine miss call
No pick up boi on God
I dey rough am lor
Make my money no get bus stop
(Chorus)
Who be you wey dey talk say me I no fit pass your level
I no dey phoor for person oluwa lemi phoor fun
Oluwa cover me inside me I don cry tire
Butter bread me porverty for my life make it over
Make it over make money enter
Micheal jonce (verse)
As I still dey pray oh
Make I no go astray laye mi
Cus nobody dey oh
I don dey loose my hope osu mi
Wetin my I don see I no fit talk am
Na you get your client I no fit nurse am
Where I no reach today I go pass am
Kori bambi shey make I go far
And I get many things way still dey bother mio
Marle dey for house ahead still dey soak garri o
Run from sapa make you chase the money o
Towo yen ba de dem call you honey oh
And I get many things way still dey bother mio
Marle dey for house ahead still dey soak garri o
Run from sapa make you chase the money o
Towo yen ba de dem call you honey oh
Skineal vibez (chorus)
I don come this life already
Don don ni make I be somebody
E no matter say came from the poor side
I go still make am never commit suicide
But E don dey late oh
Na person wey get fit relate oh
God abeg no delay me o
Oju tiri to I don see many things oh oh
I don’t want sorrow
Who be you wey dey talk say me I no fit pass your level
I no dey phoor for person oluwa lemi phoor fun
Oluwa cover me inside me I don cry tire
Butter bread me porverty for my life make it over
Make it over make money enter
Our Social Media Handles